Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 3:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Di pipol wey sidan near Jesus kon tell am, “Yor mama and yor brodas dey outside, dem won si yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 3:32
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus kon ask di pesin, “Who bi my mama and brodas?”


Jesus mama and en brodas kom meet am. Dem stand for outside kon send pesin go koll am.


But Jesus ansa dem, “Who bi my mama and my brodas?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ