15 E kon give dem pawa to drive demons komot.
So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.
E choose twelf pipol (wey e koll apostles), so dat dem go dey with am and e go fit send dem go prish.
Na di twelf wey e choose bi dis: Simon wey e koll Pita,