12 Afta, Jesus still appear to two pipol as dem dey waka go town.
Den Jesus appear to di eleven disciples wen dem dey chop. E shaut give dem since dem nor bilive, bikos of dia strong heart.
As e dey pray, en face shange and en klot kon dey shine like lite.
Afta dis, Jesus show ensef again to en disciples near Tiberias Sea. Dis na how e do am.
Dis make am di third time wen Jesus show ensef to en disciples, afta e don raiz-up from grave.
Na di same apostles e show ensef many time sey, e still dey alive afta di sofa wey e sofa. Dem si am for forty days and e tell dem about God kingdom.