Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 15:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 so Pilate ask Jesus again, “Yu nor get anytin to tok? Yu dey hear all dis tins wey dem sey yu do?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 15:4
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, di High Priest kon stand up ask Jesus, “Yu nor get any ansa? Wetin bi dis wey dem dey tok against yu so?”


Den Pilate tell Jesus, “Yu nor hear all di tins wey dem dey tok sey yu do?”


Den di priest oga dem still dey akuiz am,


But Jesus nor tok anytin and dis tin kon sopraiz Pilate well-well.


So Pilate kon sey, “Yu nor won tok to mi? Yu nor know sey I get pawa to free or kill yu?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ