31 Even di priest oga dem and di law tishas dey laf Jesus for where dem sidan, dey sey, “E save oda pipol, but e nor fit save ensef!
Oya! Save yorsef make yu kom down from di cross!”