20 Wen dem don laf am finish, dem pul di purpol klot komot from en body kon wear am en own klot. Den, dem kon go kill-am.
Wen dem laf am finish, dem remove di king klot wey dem wear am kon wear am en own klot. Den dem take am go nail for cross.
Dem take stik nak am for head kon spit for en body. Dem knee down for en front dey bow for am.
Di sojas kon force Simon, one man from Sirene, wey just dey enter di town, make e karry Jesus cross. (Di man na Alexanda and Rufus papa.)
So Pilate kon gi-am to dem make dem go kill-am. Den dem kon take Jesus komot for der.