8 Dis woman don do wetin e fit do. E anoint my body to prepare mi for beri before di time go rish.
Wen yu go war, yor pipol go dey happy to follow yu go fight. Na holy garment dem wear for yor body and yor pawa go dey fresh evriday like morning dew.
Wen di woman pour dis oil for my body, e dey prepare mi for my beri.
Wen evening don rish for di day before di Sabat Day,
Den e karry di body from di cross, wrap am with linen klot kon put am for di grave wey e dig inside rock, where dem neva beri anybody put before.
Den Jesus ansa, “Make yu nor trobol di woman, e do dis tin dey wait di day wen dem go beri mi.
Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.