59 All dia story nor dey good, bikos dem nor gri with each oda.
“Wi hear wen e sey, ‘I go distroy dis Temple wey dem build with hand and afta three days, I go build anoda one wey dem nor use hand build.’ ”
Den di High Priest stand for dia front kon ask Jesus, “Yu nor get ansa? Wetin bi dis wey dem dey tok against yu so?”