56 Many pipol lie for Jesus head and dem dey tok difren-difren tins, but dia story nor gri with each oda.
Leta, di two jaguda kon akuiz Nabot sey, e curse God and di king, so dem take am go outside di town kon stone am die.
Di priest oga dem and di Sanhedrin dey find wetin dem go take akuiz Jesus, so dat dem go fit kill-am, but dem nor si anytin.
Some pipol stand up kon lie against am sey,
God Spirit, di wota and di blood and dis three witness dey tok di same tin.