47 One pesin wey stand for der kon take en swod kut di High Priest savant ear komot.
So, di pipol kon seize and arrest Jesus.
Jesus kon tell dem, “Na mi una karry swod and big-big stik kom arrest like sey I bi tif?