44 (By dis time, di man wey won sell Jesus don give dem sign sey, “Di pesin wey I go kiss, naim bi di man. Make una arrest and hold am well-well.”)
Di blood go bi sign sey na una dey dat house, so dat wen I si di blood, I go waka pass and I nor go tosh una wen I dey ponish Egypt pipol.
If yor friend wound yu, e betta pass yor enemy kiss wey fit kill yu.
Make una stand up, make wi dey go. Si! Di pesin wey won sell mi, don dey kom!”
As Jesus still dey tok, Judas, one of di twelf disciples kon kom with plenty pipol wey di priest oga dem, di law tishas and di eldas send and all of dem karry swod and big-big stik.
Wen Judas kom, e go meet Jesus kon sey, “Tisha!” Den e kiss am.
Afta dem don flog dem well-well, dem put dem for prison kon tell di warda make e guide dem well-well.
Make una nor fear una enemies, bikos dem go soon skata and dat na sign to show sey God go save una.
Na mi Paul dey rite and greet una with my own hand, just as I dey do for evry leta wey I don send kom meet una.
So make una promise and swear with God name sey, bikos I dey good to una, una go dey good to mi and my family. Make una promise sey