43 As Jesus still dey tok, Judas, one of di twelf disciples kon kom with plenty pipol wey di priest oga dem, di law tishas and di eldas send and all of dem karry swod and big-big stik.
Make una get up make wi dey go. Si, di pesin wey won sell mi, dey kom!”
(By dis time, di man wey won sell Jesus don give dem sign sey, “Di pesin wey I go kiss, naim bi di man. Make una arrest and hold am well-well.”)
“My brodas, di word wey di Holy Spirit use David tok about Judas, wey show road to di pipol wey arrest Jesus Christ, must happen,