10 Den Judas Iskariot, wey dey among Jesus disciples, kon go meet di priest oga dem sey e won sell Jesus give dem.
Even my best friend, di one wey I trust with evritin; pesin wey wi dey chop togeda, don turn against mi.
Simon wey bi Zealot (pesin wey dey fight for en kountry) and Judas Iskariot wey sell Jesus Christ.
Wen dem hear am, dem happy well-well kon promise am money. So, Judas kon bigin find how e go fit take sell Jesus give dem.
and Judas Iskariot, wey sell Jesus give en enemies.
Before dem start to chop evening food, devil don already enter Judas Iskariot mind, wey bi Simon pikin sey, make e sell Jesus give en enemy.
Wen Judas don take di bread, e hurry komot for di place. (By dis time, day don dark.)