37 Wetin I dey tell una so, I dey tell evribody. So make una shine una eye!”
“So, make una shine una eye, bikos una nor know di day wen Christ go kom.
Make una dey wosh and shine una eye, bikos una nor know wen di time go rish.
“So make una shine una eye, bikos una nor know wen di house owner go kom back, weda na for evening, nite, morning or wen day don break.
Since una know di time wey wi dey naw, make una dey bihave well, bikos di time don rish wen una go wake-up from sleep. Una know sey di day wey God go give us salvashon, don near well-well pass as e bi wen wi first bilive.