29 So wen unasef si dis tins dey happen, make una know sey di time wey Man Pikin go kom, don near.
“Make una learn wetin dis fig tree parabol mean: Wen en branches don dey soft and en leaf dey fall komot, make una know sey dry sizin don near.
I tell una true word, di pipol for dis time nor go die finish before all dis tins go happen.
My brodas and sistas, make una nor dey komplain about each oda, so dat dem nor go judge una, bikos God wey bi di judge, stand near di gate.