Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 13:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 “Make una learn wetin dis fig tree parabol mean: Wen en branches don dey soft and en leaf dey fall komot, make una know sey dry sizin don near.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 13:28
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E si one fig tree for road kon waka go where e dey, but e nor si anytin plok, bikos na only leaf di tree get. So e kon tell di tree, “Yu nor go ever bear fruit again!” At wons, di fig tree kon bigin die.


Den, God go send en angels go gada di pipol wey E don choose from di for korna for di world go rish heaven.”


So wen unasef si dis tins dey happen, make una know sey di time wey Man Pikin go kom, don near.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ