23 For di time wey pipol go wake-up from deat, na wish pesin wife di woman go kon bi, as e bi sey all di seven brodas marry am?”
All of una wey dey fear and obey God, make una love am! Bikos God dey protet pipol wey dey loyal to am, but E dey vex ponish doz wey dey do wiked tins.
No one for di seven brodas wey marry di woman get pikin. At last, di woman too kon die.
Jesus ansa dem, “Una nor know sey una dey deceive unasef, bikos una nor know God word and en pawa.