20 E get seven brodas. Di first one marry and wen e die, e nor get shidren.
“Tisha, Moses rite give us sey: ‘If man broda die and en wife nor born for am, en broda must marry di woman, make dem for born shidren for di broda wey don die.’
Di sekond one kon marry di woman and e nor still get pikin before e die and na so e happen for di third one.