Mark 12:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Jesus kon tok to dem with parabol: “One man plant grape for en farm. E fence am round, dig where dem go dey press di wine put, den kon build big house wey guide go dey stay. E hire am give tenants wey go dey kare for di farm kon travel go far. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |