6 Dem kon tok as Jesus sey make dem tok, so di pipol kon let dem go.
Some pipol wey stand for der kon ask dem, “Why una dey luz dat small donkey?”
Dem bring di small donkey kom meet Jesus kon spread dia klot on-top am, den Jesus kon sidan put.