29 Jesus ansa dem, “I go ask una one kweshon. If una ansa mi, den I go tell una wish rite I get to dey do dis tins.
God sey, “My savant go get wetin e dey find; dem go honor am well-well.
Jesus ansa dem, “I won ask una one kweshon. If una ansa mi, den misef go tell una wish pawa I take dey do dis tins.
“Na wish rite yu get to take dey do all dis tins? Who give yu di pawa?”
John baptizim, na from God, abi na from pipol e from kom? Make una ansa mi.”