Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 11:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 For morning, wen Jesus and en disciples dey pass, dem kon si sey di fig tree don dey die from en rut.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 11:20
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem wrap dia rut for plenty stone kon dey look for where dem go hide put for di rock.


Dem bi like yong plants wey just dey grow kom out wey pipol rut trowey. Wen God send en breeze kom, di flower dey dry and blow komot like grass.


E get anytin wey I nor do for dis vineyard? So, wetin make am dey produce bad grapes, instead of good grape, just as I espect?


So wen sun kom out, e burn dem and bikos dia rut nor deep well, dem kon die.


Jesus ansa, “Any plant wey my Papa for heaven nor plant, dem go rut am trowey.


For early morning, as Jesus dey go back to di town, e kon dey hongry.


Di next day, as dem dey komot for Betany, Jesus kon dey hongry.


E kon tell di tree, “Pipol nor go ever chop yor fruit again.” And en disciples hear wetin e tok.


Anybody wey nor stay inside mi, go dry and pipol go gada en branches dem, trow and burn dem inside fire.


But if na so-so shuku-shuku and grass di groun dey bear, dat mean sey e dey yuzles. So God go curse and distroy am with fire.


Wen dis pipol dey follow una chop di fellowship food wey God don bless, dem bi like shuku-shuku for una body. Dem bi like shepad wey nor dey shame, bikos e kare for only ensef. Dem bi like kloud wey just dey blow, but rain nor dey fall. Dem bi like tree wey nor get fruits and God don rut dem komot from groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ