Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 11:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Den e tell dem, “Dem rite am sey, “ ‘Pipol go koll My house, Prayer house for di whole world.’ But una don turn am to where tif dey stay.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 11:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“I go bring una kom Zion wey bi my holy hill kon give una joy wen una enter my prayer house, den I go asept di sakrifice wey una go offa for my altar. Dem go koll my temple, ‘Prayer house’, for all di nashons.”


Dem go bring all Kedar and Nebaiot sheep kon give una as sakrifice and dem go offa dem for di altar to take make belle sweet God. God temple go get glory pass as e get before.


God sey, Una tink sey my temple na where tif dey hide put? Make una know sey I don si wetin una dey do.


But Israel pipol nor dey tok true; dem bi like Kanaan pipol wey dey shit and play dia customers wayo.


Jesus nor let anybody take anytin wey dem dey sell pass di temple varanda.


e kon sey, “God word sey, ‘My house na prayer house’, but una don turn am to house where tif dey hide put!”


E si di pipol dey sell melu, sheep and dove inside di temple yard and e still si pipol wey dey shange money, sidan near dia tabol.


E kon tell di pipol wey dey sell dove, “Make una karry all dis tins komot for here. Make una nor turn my Papa house to market.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ