42 Jesus koll and tell dem, “Una know sey pipol wey dey rule di Gentile pipol dey do oga for dem and pipol wey dey high place dey use dia pozishon dey opress pipol.
But Jesus koll and tell dem, “Una know sey Gentile pipol oga and pipol for big pozishon dey kontrol and opress dia pipol.
Wen di oda ten disciples hear wetin Zebedee shidren tell Jesus, dem kon dey vex for dem.
But nor bi so e suppose bi among una. Anybody wey won bi oga among una, must bi una savant
So Jesus tell dem, “Gentile kings dey give dia pipol orda, yet di pipol still dey koll dem, ‘Pipol Friends.’
And make una nor dey opress God pipol wey dey under una, instead make una bi ezample to dem.