36 Jesus kon ask dem, “Wetin una wont make I do for una?”
Zebedee shidren, James and John, kom meet Jesus sey, “Tisha, wi wont make yu do wetin wi won beg yu.”
Dem ansa, “Make yu allow us sidan with yu for yor kingdom, one for yor rite and di oda for yor left hand.”
Den Jesus ask am, “Wetin yu wont make I do for yu?” Di blind man ansa, “Tisha, make my eye open, make I for fit si again.”
If una stay inside mi and my word dey inside una, anytin wey una ask, I go do am for una.