29 Jesus ansa, “I tell una true word, e nor get anybody wey leave en house, brodas, sistas, papa, mama, shidren or land bikos of di gospel,
Make una nor worry about una propaty, bikos di best tins wey dey Egypt go bi una own.’ ”
Bikos of mi, dem go drag una go meet rulers and kings, so dat una go tok about mi give dem and Gentile pipol.
And anybody wey leave en house, brodas, sistas, papa or mama and land bikos of mi, go get am back hundred times and e go get life wey nor dey end.
But make una first do di good tins wey God wont and evry oda tin go bi una own.
Bikos anybody wey won save en life, go luz am and anybody wey luz en life bikos of mi and dis gospel, go save am.
Jesus kon tell dem, “I tell una di trut, anybody wey leave en house, wife, brodas, papa, mama or pikin bikos of God Kingdom,
Na di gospel make mi dey do all dis tins, so dat I go fit share for di blessings.
I still know sey yu don bear many tins bikos of my name and still, yu neva taya.