28 Pita kon tell am, “Si! Wot of wi wey don leave evritin wey wi get kon follow yu?”
Time dey to find sometin and time dey to stop to find; time dey to keep sometin and time dey to trowey tins.
At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
Kwik-kwik dem run leave dia papa inside di boat, kon follow Jesus.
Wen Jesus dey alone, pipol wey dey with am and en twelf disciples kon ask am about di parabol.
Like dis too, nobody fit bi my disciple if e nor komot en mind from evritin wey e get.