Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 1:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Jesus tell dem, “Make wi go anoda village, so dat I go prish for der too. Bikos na wetin I kom do, bi dat.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 1:38
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem si am, dem kon sey, “Evribody dey find yu.”


So e kon go evriwhere for Galilee dey prish for dia sinagog and dey drive demon komot from pipol body.


Jesus ansa dem, “Why una dey find mi? Una nor know sey I go dey my Papa house?”


But Jesus tell dem, “I must prish dis Good News about God Kingdom give pipol wey dey oda towns, bikos na wetin God send mi kom do, bi dat.”


Na my Papa send mi kom dis world, but naw, I dey go back go meet am.”


I don give yu glory for dis world and I don finish di work wey yu send mi.


bikos I don tell dem di message wey yu give mi. Dem don asept wetin I tell dem and dem know and bilive sey na yu send mi.


I must do di work for di Pesin wey send mi before day go dark, bikos nite dey kom wen nobody go fit work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ