Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 1:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Wen dem si am, dem kon sey, “Evribody dey find yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 1:37
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I kansol di kovenant dat same day. Di pipol wey dey buy and sell di sheep dey look mi and dem know sey God gri with evritin wey I dey do.


Simon and di pipol wey dey with am kon dey find am.


Jesus tell dem, “Make wi go anoda village, so dat I go prish for der too. Bikos na wetin I kom do, bi dat.”


Pipol for Judea and all di aria wey near am and doz wey dey Jerusalem, dey go meet John and e kon baptize dem for Jordan River afta dem konfess dia sins.


If wi let am kontinue like dis, evribody go bilive am and di Roman govnor go kom take di place wey wi dey woship and awa kountry.”


Den di Farisee pipol kon tell each oda, “Una dey si sey wetin wi dey do so nor get head! Si o-o, evribody don bigin follow am.”


Some among dem go meet John kon tell am, “Oga God, di pesin wey dey with yu for di oda side for Jordan River, wey yu tok about before, en too, dey baptize pipol and evribody dey rush go meet am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ