30 Simon wife mama nor well, so dem kon tell Jesus about am.
Wen Jesus enter Pita house, e kon si sey Pita wife mama nor well.
As Jesus, James and John komot from di sinagog, dem kon enter Simon and Andru house.
Jesus go meet am, hold en hand and di woman kon stand up. Den di fever komot from en body and e kon dey serve dem.
dey beg am sey, “My small dota don nearly die. Make yu kom tosh am, so dat e go well again.”
So di sistas kon send message go meet Jesus sey, Oga God, yor friend wey yu love well-well nor well.
abi wi nor get rite to marry biliver for Christ?