29 As Jesus, James and John komot from di sinagog, dem kon enter Simon and Andru house.
Jesus with en disciples kon go Kapanaum. Wen Sabat Day rish, Jesus kon enter di sinagog bigin tish.
For inside di sinagog, one man wey evil spirit dey inside en body kon shaut dey sey,
So, di story about wetin Jesus dey do kon spread kwik-kwik for evriwhere for Galilee.
Simon wife mama nor well, so dem kon tell Jesus about am.
Jesus kon tell am, “Rabbits get whole, birds get nest, but Man Pikin nor get anywhere to put en head!”