Malakai 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 Den my pipol go si di difren between good and bad and between doz wey dey serve mi and doz wey nor dey serve mi.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Esau shidren-shidren wey bi Edom fit sey, “Even doh awa towns don skata finish, wi go build dem again.” But God wey dey lead heaven sojas ansa, “Make una go ribuild dem, but I go still skata dem and pipol go koll una kountry, ‘Di Land wey Wikedness Full’ and dem go koll una pipol, ‘Di pipol wey Oga God go always dey vex with.’ ”