37 Di next day wen dem kom down from di mountin, many pipol kom meet Jesus.
Den one man among di pipol kry kom, “Tisha, Abeg yu, si my pikin, na-im bi di only boy wey I get!