If una borrow pesin money wen una know sey e go fit pay una back, wetin go make God bless una? Sinnas sef dey borrow money give sinnas, so dat dem go pay dem back dia korrect money.
Tell dem sey, make dem use dia money take do good. Make dem dey do plenty good works kon dey give doz wey nor get and make dem always dey ready to share with odas.