Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So wen devil don tempt Jesus finish, e kon leave am until anoda time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 4:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, devil kon leave Jesus and God angels kon bigin help am.


Jesus ansa am, “God word sey, ‘Make yu nor test God wey bi yor Oga God.’ ”


As di Holy Spirit pawa full Jesus body, e kon go back to Galilee and en story bigin spread for di whole aria.


I nor go tok too mush naw, bikos di devil wey dey rule dis world, dey kom and e nor get pawa for my body.


Dis awa High Priest undastand us wen wi dey weak, bikos all dis temptashon wey wi dey face so, e face dem too, but e nor sin.


So, make yu give yorsef to God. But rijet di devil and e go run komot from where yu dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ