Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 3:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Neri na Melchi pikin, wey bi Addi pikin, wey bi Kosam pikin, wey bi Elmadam pikin, wey bi Er pikin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 3:28
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem rite Israel pipol name akordin to dia family for Israel kings history book. Dem karry Judah pipol go sofa for Babilon, bikos of dia sins.


Joda na Joanan pikin, wey bi Rhesa pikin, wey bi Zerubabel pikin, wey bi Shealtiel pikin, wey bi Neri pikin.


Er na Joshua pikin, wey bi Elieza pikin, wey bi Jorim pikin, wey bi Mattat pikin, wey bi Levi pikin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ