33 So dem get up at wons go back to Jerusalem. Dem si di eleven apostles and di oda pipol wey dey with dem
Dem go back go tell di rest pipol, but di pipol nor still bilive dem.
Dem kon dey pray togeda evriday with one mind, with all di wimen, plus Mary, Jesus Christ mama and en brodas.
Den e appear to James, den to all di apostles.