18 Den one among dem, wey en name bi Kleopas, kon tell am, “Na only yu bi strenja for Jerusalem wey nor know di tins wey dey happen since?”
Den Jesus kon ask dem, “Na wetin make una dey tok like dis for road?” Dem kon stand for one place, dey sopraiz for am.
Jesus ask dem, “Wish tins?” Dem ansa, “Di tins about Jesus wey kom from Nazaret, one man wey wetin e dey tok and do show sey en na God profet
By dis time, di only pipol wey stand near di cross where dem nail Jesus, na-im mama; en aunty, Mary wey bi Klopas wife and Mary Magdalin.