55 Di wimen wey follow Jesus from Galilee kon follow Josef go si di grave. So dem put Jesus body inside.
(Mary Magdalin and di oda Mary sidan for di oda side wey face di grave).
Mary Magdalin and Mary wey bi Josef mama dey look and dem si where dem beri Jesus put.
And evribody wey know Jesus before, stand for far and di wimen wey follow Jesus kom from Galilee, si di tins wey happen.
and some wimen wey Jesus drive evil spirit and difren sickness komot for dia body, go with am: Mary (wey dem dey koll Magdalin), wey Jesus drive seven demon komot for en body,