Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 22:67 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

67 kon tell am sey, “If yu know sey na yu bi Christ, make yu tell us.” But Jesus ansa, “If I tell una, una nor go bilive mi

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 22:67
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I ansa, “If I tell yu di trut, yu go kill mi and if I advise yu, yu nor go listin.”


“Abraham ansa am, ‘If dem nor gri listin to Moses and di profets, dem nor go still listin, even if pesin wey don die go back go meet dem.’ ”


and if I ask una kweshon, una nor go gri ansa.


As dem dey der, di High Priest bigin dey ask Jesus kweshon about en disciples and wetin e tish.


Why yu dey ask mi? Make yu ask di pipol wey hear mi. Dem know wetin I tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ