Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 22:58 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

58 Afta sometaim, anoda pesin si am kon sey, “Yu dey with dem, nor bi so?” But Pita sey, “My friend! I nor dey with dem o-o.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 22:58
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Pita sey, “Woman! Nor bi mi, I nor know am.”


As Simon Pita stand for inside di kompond dey warm ensef, dem kon ask am, “Yu too nor bi one of en disciple?” Pita deny sey, “I nor dey among dem.”


One High Priest savant, wey bi di same family with di man wey Pita take swod kut en ear kon sey, “I nor si yu with am for inside di farm?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ