Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 21:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Den, Jesus kon tell dem dis parabol: “Make una tink about di fig tree and all di oda trees.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 21:29
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E si one fig tree for road kon waka go where e dey, but e nor si anytin plok, bikos na only leaf di tree get. So e kon tell di tree, “Yu nor go ever bear fruit again!” At wons, di fig tree kon bigin die.


So, wen dis tins dey happen, make una stand and dey ready, bikos una salvashon don near.”


Wen dia leaf start to fall komot, make una know sey dry sizin don near.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ