Luke 20:46 - Holy Bible Nigerian Pidgin English46 “Make una guide unasef from di law tishas. Dem like to dey waka with long klot make pipol dey shaut dia name for market and chairs wey betta pass for sinagog, na der dem dey like to sidan. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |