3 Jesus ansa dem, “Make I still ask una one kweshon and make una ansa mi.
dey sey, “Make yu tell us, na wish pawa yu take dey do dis tins? Na who give yu di pawa sef?”
John baptizim kom from heaven, abi na from pipol?”
and if I ask una kweshon, una nor go gri ansa.
Make all of una word dey good and sweet like wetin dem put sugar, so dat una go know how to ansa evribody.