God sey, “Make yu rite dis man name as pesin wey nor get pikin and wey nor go ever susid for life. En shidren nor go ever rule for David throne for Judah again.”
dey sey, “Tisha, Moses Law sey, ‘If pesin die leave en wife and di woman nor born for am, en broda must marry di woman wey en husband don die, so dat e go born shidren for di broda wey don die.’