Luke 20:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Den di Farisee pipol and di law tishas kon dey wosh Jesus well-well. Dem send some pipol go pritend like sey dem dey follow Jesus, so dat dem go fit use en word against am, kon ripot am to di Roman Govnor. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |