Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Luke 20:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Di man kon send di third savant go, but di tenants wound am kon trow am outside too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Luke 20:12
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Den e ask anoda one, ‘How mush yu dey whole?’ “Di sekond man sey, ‘1,000 basket for wheat.’ “Di manaja tell am, ‘Take dis paper, make yu rite eight hundred.’


So e send anoda savant and dem still beat and do am anyhow, den dem kon send am back with empty hand.


“So di grape farm owner kon sey, ‘Wetin I go do naw? I go send di only pikin wey I get, may bi dem go respet am.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ