Jesus tell am dis story, “One man dey travel from Jerusalem go Jeriko and tif kon attack am for road, dem naked am, beat am till e nearly die, den kon waka leave am.
Make wi dey look Jesus Christ wey give us awa faith and go help us keep am. Bikos of di joy wey Jesus dey espect, e sofa for cross and nor mind di shame wey follow am. But naw, e don sidan for di rite hand side for God throne.