14 Wen e don finish all wetin e get, e nor si anytin to chop, bikos honga dey for dat kountry, so e kon dey sofa.
So God kon allow di oga for Assyria sojas attack Judah. Dem seize Manasseh, hook en nose, tie am with bronze shains kon karry am go Babilon.
Doz wey dey fear God, go get enough food to chop, but na honga go kill wiked pipol.
Naw, I don raiz my hand won ponish yu kon take yor share for di blessing, komot yor hand. I don give yu to Filistia pipol; pipol wey hate yu and dem nor like di life wey yu dey live.
“Afta sometaim, di yong boy karry evritin wey e get travel go one far kountry kon waste all en money for yeye life.
E kon dey work for one man for der, di man dey send am go en farm go give pig food.