Luke 14:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 Jesus still tell di man wey invite am, “Wen yu dey do party, nor invite yor friends, brodas, rilashons and neighbours wey get money, so dat wen dem dey do dia own party, dem go invite yu too. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |